Area TEN
Area ten TV na d 247pidgin TV channel wey be No 1 pidgin channel for Nigeria with correct programming wen you and your family go enjoy wella wella for News o entertainment and plenty talk talk matter na we be Oga boss we go give am to you as e dey hot.